67NH89 Hotkid – My Way MP3 DOWNLOAD | GlobalTunes
MusicNigerian Music

Hotkid – My Way

Hotkid – My Way Mp3 Download

Hotkid - My Way

  • Artist: Hotkid
  • Producer: Niphkeys
  • Released: 2024
  • Duration: 02:37

Hotkid – My Way

Nigerian songwriter, Hotkid, introduces a brand new single titled “My Way“.

Related Articles

The song “My Way” is a perfect addition to any music lover’s Playlist. However, it serves as Hotkid‘s latest single for the year 2024.

In conclusion, the song “My Way” was produced by talented producer, Niphkeys.

Listen and Download below!

My Way Lyrics By Hotkid

Ahhh
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de

So many oppressions on Instagram
And me I no fit risk my life
‘Cause if person go do ritual
Iro ooo.
Ese kese loma paa
Even my niggas wey don make am now
If I call on them
Dem go fall my hand
And me I no fit reason am
Kilode ooo
Make we no dey get kwata

‘Cause even the girl wey u love
Go follow another man
When there is no money ahh
She get me worried ahh
‘Cause only got me ahh
Say your girlfriend go follow another man
When there is no money ahh
She got me worried ahh
‘Cause only me got me ahhh

So I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo ma de?
I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo ma de?

Ahhh
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button